LYRICS: Shatta Wale ft. Addi Self & Natty Lee – True Believer (Lyrics)


LYRICS: Shatta Wale ft Addi Self & Natty Lee – True Believer (Lyrics)

Intro – Shatta Wale

Once again,
Shatta Wale again
Addi Sef,
Natty Lee

Shatta Wale

U dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey eh Anatta
Ah be proud say am from Africa
I create this music with Zylophone
Shatta Wale madwene abom
Go your way coz I don’t wanna know
U no dey see say man e dey go (Man e dey go ooo)

Chorus – Shatta Wale

U say u be true believer
Only you wey know Jehovah
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa
True believer
Everyday u dey kill your brother
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa

 – Addi Self

Tell dem say I win oo
I win ooo
No dey spoil my ting
See ah dey glow for the road, yeeh
Me ah dey do my ting
You dey show me fake
You dey show me fake life
Boy you must see fake kind
You dey do mistake
You dey mistake guy
Addi Self ah say those lines

 Natty Lee

So wah dey go on with these churchy niggaz
Den no no God, noh kno more deligence
Chaley some of these people no be intelligent
Dem dey lie for your top no evidence
Church goer, every Sunday
Ebi ein u go see for the gate
Dema character no be appropriate, no be appropriate
Dah be why ah dey operate
Open the first chapter
dah be wah the nigga kno from the pastor
But dah nigga be som back chapter
but dem go blame some good pastor
No wonder Shatta Wale like rasta
Only Baba God be our master
Any problem gon torture
Chaley ah no go fly with vulture

LYRICS: E.L – Joy Lyrics

Chorus – Shatta Wale

U say U be true believer
Only you wey kno Jehovah
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa
True believer
Everyday u dey kill your brother
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa

Outro – Shatta Wale

Tru true believer
U say u go fit deliver
Tru true believer
how come say u dey kill ur broda
Tru true believer
U say u kno God mobile phone number
Tru true believer
fake pastor

U dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey eh Anatta
Ah be proud say am from Africa
I create this music with Zylophone
Shatta Wale madwene abom
Go your way coz I don’t wanna know
U no dey see say man e dey go (Man e dey go ooo)

LYRICSShatta Wale - True Believer Lyrics

U say U be true believer
Only you wey kno Jehovah
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa
True believer
Everyday u dey kill your brother
U say u be true believer
Everyday hrrrrrba hrrrrrrba hrrrrrbababaaaa

Shatta Wale ft Addi Self & Natty Lee True Believer Lyrics
Previous Post Next Post