LYRICS: Victor AD – Wetin We Gain (Lyrics)



Intro
Breda yuh yuh
Bros if you no love am wetin we gain
It’s victor AD nah nah nah yah
Pray for grace my gee
I say pray for grace o

Hook
Oluwa magba gbemi o
I want all this money
I no want take the same step
I take last year wey no work for me
Lord as I dey try I dey hustle
bless me with this money
Lord nah your hand I dey
So make you run am for me o

Chorus
If we no make money
weytin we gain o (weytin we gain) my brother
weytin we gain (weytin we gain)
If we no buy the benz weytin
we gain oo  (weytin we gain) my brother
weytin we gain (weytin we gain)
If we no get control weytin
we gain o (weytin we gain)
my brother weytin
we gain (weytin we gain)
If we no make money
weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain o (weytin we gain)


Verse 2
Lord you know weytin me den you don
talk make emanifest o Baba ah
The street nah by grace eno be who
 want pass who dey carry first o
Nah your grace I take dey live
I no fit play your back and defends o (at the same time)
Lord I thank you Lord say even when
 I dey cast you still give me the talent
You give make I pass errr
Phone dey ring nah family dey call o
If eno be billi nah something dey solve o
Anyhow ebe  nah money is involve o
Oluwa bless me cos I no fit dull o
So much pressure dey make fit go
I search the dollar and still wonna time fit come
I need the kind of money wey go make
Dangote say who be this black
skin man wey dey worry am o

Chorus
If we no make money
weytin we gain o (weytin we gain) my brother
weytin we gain (weytin we gain)
If we no buy the benz
weytin we gain oo  (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no get control weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no make money weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain o (weytin we gain)

verse 3
This year I want to buy motto
This year I want buy cars
This year I dey pray make
Oluwa no pass by cos I pray for grace my gee
It’s not written that you will find or you will seek
But you will never find that which you did not seek
Omor dis sh*t is part of life
It’s not for the shallow man nah we still dey dey grind eii
Phone dey ring nah family dey call o
If eno be billi nah something dey solve o
Anyhow ebe  nah money is involve o
Oluwa bless me cos I no fit dull o
So much pressure dey make fit go
I search the dollar and still wonna time fit come
I need the kind of money wey go make
Dangote say who be this black skin man wey dey worry am o

Hook
Oluwa magba gbemi
I want all this money
No want take the same step I take last year wey no work for me
Lord as I dey try I dey hustle bless me with this money
Lord nah your hand I dey so make you run am for me

Chorus
If we no make money weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no buy the benz weytin we gain oo  (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no get control weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no make money weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain o (weytin we gain)
If we no make money weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no buy the benz weytin we gain oo  (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no get control weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain (weytin we gain)
If we no make money weytin we gain o (weytin we gain)
my brother weytin we gain o (weytin we gain)

Victor AD – Wetin We Gain (Lyrics)
Previous Post Next Post